See the over 1.5 longshot wen I drop for world cup
Only 2 cut so far
All these online keyboard only to criticise dem sabi
If e sure 4 u enter sporty drop 100k+ odds wen go boom
U think say to boom mega odds easy
Abeg which latest 10/10 movie dey wen man fit watch