i get guy wey dey owe palmpay, he no fit pay.
them wan use call wound him life, he put him phone for airplane mode permanently, start dey waka around with mifi.
if you take molly and you see say your chairman stand, use am immediately o😭😭😭😭😭
this babe don jack me tire, as nothing sup we don start dey gist about wetin jude do p-square
God go FVCKING PUNISH UNA PAPA
wtf see what FIREBOY FVCKING DID ON CLAAT ! 😭🔥
Talk about versatility? My goat is FVCKING VERSATILE ASF!!!!!!!!!
Una faves go tear both ACL !! 😭😭🔥