@yabaleftonline If you have this type of money or you are making this type of money abeg make Una put me for opportunity me wey go lodge two days I go dey shame say I don do mistakes cus I dey calculate. But some boys get money. Put me for opportunity or let's do business abeg