@Odumodublvck_@Odumodublvck_ I know I don’t have any right to tell you what to do but for the sake of God wey your mama Dey sever Abeg you fit just bone !! Abeg
Please
Na beg level.
@Johnnyescoba @Cecellia_xo The guy in the middle used to go by the name “Investor BJ”, Na him start the name Investor. Now he goes by another name 🤐. Na old KL Don. Don’t mess around with him.