@Cyberjoe19@39billion How dem won take arrange final for am from round 16 like dis ? Person wey never score for knockout bfor or reach final ๐๐๐
@Cyberjoe19 Naso you sef dey sound stupid most times now ๐..you dey see your goat sister see wetin dem dey do online Goddddd ๐ ,neves omolomo wetin d boy do una won kill am ๐
@Cyberjoe19 Now all of una dey crash out ,go take a look at wat Ronaldo family are doing online man shame jst dey catch me for am naso d lady dey do right from time backing shits up for his brother like say you dey play ball why don't you leave it to your brother? Una no go heal lol ๐
@Cyberjoe19 Pandefuu fair point bt still a competition as big as d world cup cannot b rigged for one man ,why you dey talk like piikin like dis now ,you know how many continent wey dey tied to dat trophy ?
@Cyberjoe19 D penalties are well deserved take it away and he still got 3 goals plus assist for dat world cup ,2018 France played more than 4 penalties in d tournament bt no b Messi una no go remember those ones,
@Cyberjoe19 For once so wetin we con dey talk for here ? Messi went all d way in 14' wit goals and assists in dat tournament yet didn't win ,now una won make we believe say dem rig am ? And all d other 1st world country go agree make dem rig am for one man ?
@Cyberjoe19 Arabs for don get pass 10 if to say anybody fit rig am use your head..fifa is not a person it is a body of an org. Opposing sides go plenty..gve it to Messi d guy don try ,you don forget 2014 wc abi you small ni ? D guy has always been close ,d other guy never even enter final
@Cyberjoe19 ๐๐๐๐๐,pandefuuuuuu okan re o ni bale se ,dey twist words and lie lie ,wich time barca fans dey tell you say trophies no matter? How old you b for 2016? Dey lie gve yourself there e dey your body ๐๐๐๐
@PenTitan Lol Messi carried ? Those words dey muzz me gan ,Messi took Argentina to dat four finals ,he scored and assisted in almost every matches until d finals ,2021 Copa they won Messi took all home,mvp,highest scorer and assist clean sweep i jst b wondering wich Messi ?
@abdulrahmonn2@TouchlineX Oh and ur English stinks too ,next time use your scroll button you don't interfere on every take on here dat is y it is called opinion,stop exhibiting stupidity & backing it up wit greatness and success cos u smell none. B intellectually aware no b everybody b una mate on here.
@abdulrahmonn2@TouchlineX Lol better take a walk you dimwit,measuring greatness on X wit your dad's walking stick ๐ ,you think everybody is your wretched generation ? Idiot ,next time you will b selective wit choosing your battles carefully ,you stupid drop of cum your mother shld've slept dat night.
@Cyberjoe19 any Messi fan wey stop to dey troll wasiu i swr e no go better for am se,our eyes see things those years..dis guy pandev you no go rest se you go cry tire ๐๐๐๐
@Cyberjoe19 You wey dey support arsenal as you small reach ? Naso all those pensioner men too start like you ,you go old for dat club ๐๐๐..see person brain dey work anti clockwise,a whole body of fifa ? Abi you think say na one person dem dey call fifa? Ori e o pe o ๐
@Cyberjoe19 Make dem carry homelander too now e no hard oloriburuku ..Argentina played all those finals becos of him ,you don forget 2014? Check hin start reach dat final ,bt you go small for dat year sha ๐