Now I understand "some" actions of our
parents tbh. At this stage if I pay someone's
school fees and the person comes back with
last position, one of us go run mad.
At age 18 to 29, you have dated my father’s mate, my brother’s mate, politicians, my uncles, my senior men dem. I no vex cus na your life. You don explore well well.
During this period, i dey hustle to get my life together, i dey try make this money make me sef be somebody.
Now wey i don reach 32 and i don get ground small, you dey advise me make i go for my age mate. You no wan make i explore too? 😒
hi x, pls i'm looking for someone, pls rt!
if you boarded a toyota car from challenge car park in ibadan to lag today and the car got attacked by robbers at mowe tonight which led to your laptop being stolen, pls kindly dm. they found the thieves, I didn't know how to reach u
RT!