@maxnonso@odirah_cellz No she didn’t but she’ll def take advantage of it in the future, they always do.. so that’s the best for both parties
Girls wey be say if you do something for them, dem go think say you’ve mugu and continue treating you that way
@JUWON888@CFCDatroo@YesItsBash Oya nau
Be like una get short memory, na so dem hijack neves wey dem give you Ugarte, Sey we no suffer for am? Now una want that same neves for 150m.. una eye go clear sha