@BalogunSonia4 Una go Dey talk like say na naira una Dey earn for that place, if you won get peace stop calculating whatever you spend in naira? Cause you donโt earn naira , Nawa o
@somtodeyforyo This scope is not to beg for 5h , he wants you to do more than that 5h , 5h na just bait for emotional blackmail. Cause wetin 500 won do for person