@Milia_ele@MUFCDarren_ I’ve seen nothing that Bruno hasn’t done!!
We just make these retired players look like gods. I mean, it’s Ozil oooo. We all watched him nau.
This is one hill I’m willing to remain. Dalot is better than Mazarouwi!
Maz may be better defensively but offers less moving forward. Dalot overall is a better right back thank Mazarouwi.
This is my dawg Diogo Dalot (Amorim’s cousin)
- Starts for Carrick
- Starts for Ole
- Starts for Fletcher
- Starts for Ruud VN
- Starts for Mourinho
- Starts for Ragnick
- Starts for Roberto Martinez
What are we not seeing in him that the managers seeing?
Person dey marry, una say make we contribute, best man say the money wey we want contribute no fit go anywhere for this economy.
So, me now, which economy I dey comot my own contribution from?
Una go dey careful make I no go comot person eye one day ooo.
Man go cheat, una no blame am for indiscipline, una dey blame the wife say she no be great intercessor.
Sometimes, target your pastor jaw, confirm am!
make he remember say all of una gather be human being.