@Teeniiola But if you date girl for 4 years and you never make am, if she get belle no ask am to abort am you no dey craze, she stayed with you for 4 years and you think because you're not ready make she abort for you ?
My gender sef una dey muzz me sometimes
If na your sister nko ?