Too many things wey dey bother man
Brother need the love not the trouble man
Too many friends and foes wey dey corner man
Life my soul
UNBOTHERED 1.0 EP is out now.
Link in bio
🎥 @boy_alone2018
#afrobeats#davido#newmusic#newsong#wizkid
Chop your own make I chop my own
Dey your lane make I dey my own
No use your own dey spoil my own
Na person wey walk naim dey run
UNBOTHERED 1.0 EP is out
Link in bio
#afrobeat#naija#newsong#davido#ratels
@UBACares Send you a direct message again when I complained of the same thing since the 18th of May, you gave this same message, I sent a dm and you ignored me till date
@UBACares@UBAGroup Why do u make things difficult for ur customers? Did we do anything wrong by choosing ur bank? The country is hard as it is already, why add to the stress by seizing your customers funds?🤦🏻♂️ you can receive money but won’t allow transactions out of the account