wetin Dey Happen nah y everybody dey wish themselves Happy birthday omo he be like say i go wish myself 2 ooo since wey be say nah general birthday everybody dey do today!!π
If you like hire 100 ambassadors. Your phone no go sell pass Infinix for this naija. Your brand no go trend more than Infinix in this Africa ! No dey talk too much ! Tule jare!! ππ #InfinixAndDavido