Season wey mbappe get, na him kane dey always get for spurs that year. and una want make him win balon dβor π
kane dey get highest goals, highest assists for epl and e no dey even win pfa
The day wey any Chelsea fan go disrespect Drogba because of JP or Hazard because of Palmer na God go no punish am that day he go regret why El Nino no take am