@TommyAbiga76373@blessed_ajoke How did I even get myself in an argument with you? What are we saying what are you saying. Don’t be du^b buddy…. GTF out of my mention.
Now I’m starting to not give a FK abt a lot of pple by knowing them casually. How can you be living in that portable mansion & Ur papa Dey for inside that kind dirt? Even your mama grave is inside the bush mehn. Even if you wan Kala your papa, how abt cleaning your mom’s grave?
@iamtpila1@TommyAbiga76373@blessed_ajoke May God bless you brother. People been taking shits. Bruh na when I turn a father I know say no be child’s play. My son is just 2 years and some months old 😂, body don tell me. I start to Dey pray for my papa inside grave.
@TommyAbiga76373@blessed_ajoke Oh so you were there? You want to be following mouth. Bruh I’m a father of 2yrs. I can relate. Don’t let social media people be talking rubbish. Even if na only 10yrs of him life him papa was able to show up, no be child’s play. My pikin is not even up to 3 yet, body don tell me.
@AdelabuSodeeqB@blessed_ajoke People wey Dey craze… we wey be normal person that hardly feed at times, I know how I Dey take care of my mama. If you see the life wey my mama Dey live, you go think say I Dey 30bg gang and I’m not even a celebrity. I have no property to my name and I’m married with a kid.
@MannyMcdon@OloriOfOloriss People wey Dey craze. People are just whynin that his father. My son is just 2 years old, I know what I’ve been through trying to raise him. Them Dey lie say the papa no take care of him. Stupid people