This country is a joke bro
Bandit Dey kill people this one Dey share plates like plates?
And those stupid women self Dey collect am chai nothing fit change for this country
Make God come through for us
I just saw this video of Kano state governor, Abba Kabir Yusuf, and his wife gifting Kano women plates as a relief/empowerment package.
A lot of the absurd things that happen in Nigeria cannot be imagined elsewhere!✍️
@it_Rutie This post looks like it was a script why covering he's face
How person way cover him face carry una enter bush ?
Una no dey talk true for this app
@it_Rutie them don pay u be dat
@it_Rutie This thing na skit
No be like this those bandit Dey dress guy!! Na lie dem Dey lie give una dem no catch any kidnapper! Make dem show their face make we see stupid people