50 years from now many tribes will slowly erased from earth/Nigeria
Don't be shy to speak your language teach your children your language that's who you are we're slowly losing our identity trying to impress another race ππ
@instablog9ja Dem dey fear Nigeria dey very lawless cause tell me why court go dey against one party because of one man why Nigeria law na against poor people and anybody wey want good Nigeria
@yabaleftonline Borrow Borrow make this man nor just think of coming back e wan destroy Nigeria so e and e family fit go another country go stay no matter how much you destroy one dey the country wey you run go dem go tell you to go back to your country make dem continue π
@Pressman2040 You don dey defend this video since yesterday come hand go soo touch you from Vigilante to civilian joint task force people like una need to die for Nigeria to better were vigilante take get does kind gun you go talk am idiot
@Pressman2040 You don dey defend this video since yesterday come hand go soon touch you from Vigilante to civilian joint task force people like una need to die for Nigeria to better were vigilante take get does kind gun you go talk am idiot
@Voiceofigbos Even the guns wey dem carry so Nigeria army's nor get am but some idiot dey talk say na Vigilante group omo many people need to die for Nigeria to better