@barbiecuefish Matter of fact in go hard you to grow because the fan of a tin done dey eat ur head wizkid fit swear say in no sabi u
David is living his best life nd point of correction his family go always protect am girl am not any of dem fan bt try get a life u no knw hw to be like wiz