I’ve never seen the amount of streamers I saw yesterday at the balmoral boxing event last night… e con be like say na only me no Dey stream for the country o cc @Okiki_Dft
David be like rich man pikin wen carry ball go field.
Dem no con choose am for the game na y he Dey cry everywhere…! He Dey dread the greatness of Poor man Pikin … Obote @davido 🤢
No be we say make your pops no guard o
Shoutout to the ones that came from family money and still grind to the top
Comot here with that your useless motivation … imbecile
I REALLY NEED TO DO A TUNE WITH YCEE
I HAVE JUST BEEN SCRATCHING MY HEAD
E GET ONE THING WEY I DEY SEE, (I DON SEE AM BUT I NEVER SEE AM CLEARLY)
BUT I DEY FEEL AM HEAVILY FOR MY SOUL.
I JUST NEED GOD TO JUST GIVE ME THAT IN SOUND MAKE I GO PRESENT AM TO YCEE. I KNOW SAY E GO DESTROY AM
GOD PLEASE. HELP US.