@yabaleftonline There are women who are contented with what they have... But if those women come to you, you play with them and go for the ones that'll play with you. Life no balance.
@ChuksEricE Some people are so stvpid. You don follow man go chop, you no eat wetin you go fit pay if something sup. The man say make e go buy more food, you agree as glutton wey you be. Now, he has escaped, why not respect urself and look for solution instead of fighting like a mad person?
@instablog9ja Oga go put cloth for body before you come out to yan dust. I no know the kind power wey dey camera and microphone, wey dey make some people lose their self. What about the lives already lost? Why can't the Nigerians still der, return home? Dey do sexy eyes for camera.π€‘
@PereEgbi@nigimmigration Since she chose to ignore what's happening to Nigerians and perform in SA because she wants more money, she deserves the insult and embarrassment. All ds Genz be acting dvmb and tone deaf to everything. So selfish.
@kirakuxyz@instablog9ja Caman shut up. Are they not already committing atrocities there? So the people should turn c0wards and allow invaders to continue terr0rizing them, without doing nothing? Talking rvbbish.
@instablog9ja Fulani bandits unaliving Macban chairman's sons in Enugu? Nawa o. When Enugu women were crying and protesting the loss of lives caused by Fulani terr0rists, nobody said anything. E go reach everybody eventually.
@instablog9ja Una no dey ever do investigation, drop full story. Who are the gvnmen? Which community? At what time? No good info so people can be aware. Na to dey spread apprehension una sabi.
@instablog9ja How many of the younger guys she dey hold on to in the end? Nkechi to what end? The younger guys no get young girlfriends? This one just dey kid herself. Her body count go just dey pile up.
@lollypeezle Weak men like una dey like to celebrate rvbbish. The black lady was trying to calm things down and he dazed her. That's a bully right there and I hope he gets sued for all he's worth. I bet if it was a man, he'd think twice B4 lashing out. As na woman na, prick don rise. C0wards.
@instablog9ja Renounce it my bro, this one no be country. The passport is as vseless as the K in Knight, so you are not missing out on anything. I will do same if I have the opportunity.
@instablog9ja All pervs wey dey here don begin talk rvbbish. Na why una no dey flourish. How you wan prosper when na only sex dey ur mind? You Maduka Okoye and Cardi B video, you say eh, dem dey knack. You don see dis one now, same thing. Vseless lots. Na why una get the kind leaders una get.