@inDrive are you enabling theft & threats??? Cos tell me why a rider did these two things and I reached out to customer support I didn’t get anything????
We artistes sef we dey crase, hustle ur way by seeking favors from other artistes and they give you verses and all but when e reach ur turn u go dey gas, una go dey alright!