Category: Pa Salieu and Naija boys
Pa Salieu & ODUMODUBLVCK - Big Smile (Pose For Me)
Pa Salieu & Prettyboy D-O - Lord Protect My Steppings
Pa Salieu & Blaqbonez - Aura 4 Aura
Pa Salieu & Boj - Cana
I been dey Farm this morning for harvest, as I connect Bluetooth enter Spotify nah In Color I fees see I shock "Ahh. D-O keh? No be single sef nah album"... OYO and Adanna... Mad combo for that end
Every time u see an artist , u go mark a demarcation.
Those who be badmen and those who Dey try to be badmen‼️ Squint your eye and know the difference ‼️