@OlamideAki94352@RomzyUnited@YesItsBash He be like say yhu just start 2 dey watch ball , 205 juve sha yhu knw how many quality players follow dem relegate , omo he matters gon cause if he good him no go won dey run make him stay there bring dem back to premier league shabe him good , person way dem no carry go wcup
@YesItsBash Bruh dat guy is honestly not what we looking 4 and it like one jinx follows him around or something abeg make we just free ham ahaha , we just need to focus on what’s going on with real and tchouameni aje
@voiceofabayomi@itzbasito Today by seyi is not underrated anything nah jab ahaha dey whine ( I’M NOT A SEYI FAN AT ALL OOO BUT COME ON DAT JAB NAH GET IN )
@bundyee@UtdBloke_@Czooba Omo we can’t the league if we don’t have a good start dalot contribute to the team is really not solid i mean he’s the reason why we were locked out in the fa cup due 2 he’s misses
@bundyee@UtdBloke_@Czooba And England call him bruh livramento is a baller dat Wesley self also nah baller a key part of Roma qualifying for champions league
@MOlupeople@UtdBloke_@Czooba Lol i feel yhu but the guy try last season aje from seria a Ooo aha , but we don pass team way go dey sign player based of on a season performance nah why we no rush baleba
@UtdBloke_@Czooba Porro is not 4 sell according to spure nd kayode haven’t proven himself enough just one season bruuh , see ehn if we can get livramento fine but dat one nah hard case ( BUT THE FACT REMAINS THE SAME DALOT CAN’T BE OUR MAIN 2 AHAHA DAT WEREY HE’S NOT RELIABLE AT ALL )