@Mustard9999@samlordg1@cityreport_@BeanymanSports Carvajal nor dey see start for Madrid.
Same with cama
Who go come dey vex say the countries did the right thing not to call dem up
Again sentiment
But sorry say I tag u
If u know say u foolish like dis I nor fot tag u
Apologies.
@Mustard9999@samlordg1@cityreport_@BeanymanSports The question was wetin gavi sabi
Somehow we land for dem call am up leave madrid players precisely u calling ceballos.
So nor act am fool wen from the start The question was what was bro good at.
@samlordg1@Mustard9999@cityreport_@BeanymanSports I mean nor b our business but make we nor act like because na our player coach preference nor dey exist πππgavi was picked cuz of it.
Nor twist am to na cuz e beta pass madrid players na y dem pick amπππ
@Mustard9999@samlordg1@cityreport_@BeanymanSports Ass player means bro did nothing to deserve d call up
Same way none of the madrid Spanish players did nothing to deserve call up
What is gavi actually good at because for the small time e play dis season
Na rubbish him play
But u choose to see am as e good cuz dem call am up
@Mustard9999@cityreport_@BeanymanSports@samlordg1 Sentiment again
U mumu guyππwetin gavi sabi somehow turn to dem call am instead of ceballos
Person wen madrid fans nor want to start for their own teamππ
@Mustard9999@cityreport_@BeanymanSports@samlordg1 "U go learn sha"
Mumu dey do u sha
Cuz u dey actually type like Gavi na good playerππππu fit make arguments for literally all ur players and I nor go call am sentiment
Calm ur pipes
Gavin is ass.
@samlordg1@Mustard9999@cityreport_@BeanymanSports I nor wan spill tea for am
E say make I ask myself y coaches dey carry am
Cuz dem dey carry neto and e dey start for Portugal means say e good πππππif dat one na reason