@freddih_szn@MODATAN21@vynine69181 dem no fit bant wiz and drake and lil wayne for same thing u dummy, dem no de same level atall, it’s not making sense
okay world cup aside, which better gig dem book wiz recently? tour? wetin em de use em life do? twitter?
@freddih_szn@vynine69181 dem book everybody for Africa, dem no book am, how many US artist dem feature? na why nobody drag them, Drake drop 3albums same day and theyre booming, wiz last 3project flop, na who u think say dey same level as dem drake? they can’t get same smoke, i no know how una de reason