This life na personal journey if you chup your transport nobody go lap you
Hustle wise make people wey you call your friends no loose guard you
Na who get money get plenty family
Nobody Dey sabi broke man
Alhamdulillah never means everything is Okay d Alhamdulillah means wherever the situation you find yourself. Be thankful to ALLAH A AND DONT FORGET TO SAY I AM BLESS A #begrateful