Settle down?
make poor girl kon born poor pikin dey follow u chop indomie without egg or fish with pure water, one morning your wife go come twitter kon dey beg for money to go work..
Omo make Una try end this generational madness nah😭
2024 I dey tweet about broke and isapa buh because I dey stay for island, nobody believe me, even person wey we gather dey island together, I still ask am make e borrow me money make I sort my rent pack comot, omo this guy just promise me put my mind for up kon stop dey reply me, I sort the rent myself shaa praise God buh the point nah, nobody is coming to help you if you don’t help yourself Allah, for this app dem go watch you fall and rise 😹💔..
Bruno didn’t break shit.
Lampard had 22 prem goals 4 CL goals 3 FA cup goals and 1 carabao cup goal.
Total= 29 goals.
Carry your useless fake stat out of here.
Lampard still holds the record for highest scoring Midfielder in England in a season.