@LeRoi_wf4lyf@blackebony28 You way fell off from primary school self Dey talk? Nor go find way build ur life and ur siblings own Dey here they hate pig boy
And him wear ring like all those married men wey get 4 children with one more pikin wey Dey road Dey come, my guy still Dey hustle to get office work coast never clear na one’s the trouser first am tire 😂😂😂