@Paddykjnr1 Bro this one really pain you but who you won tell you no be story teller na but we go still hear am for your music leave the talking for @Trench_RB 😅😅😅
@Trench_RB Bro, the guy just served you your own tea with extra pepper 😂 You wey be artist go pay for verse, still ask am for transportation and drip… now na where e pain you? 😂 Abeg, all of una na birds of the same feather, just say una dey fly different directions. 😭