Social distancing ain't for corona virus alone.. We've just experienced it on Big Brother Nigeria.. Last week let's not relent.. Keep voting for our President โค+๐ก #BBNaija
@e_okpoko @BBNaija The olosho character is really showing in Nengi.She is nothing but a confam olosho.A first class olosho for that matter.
When u go to club and your eyes hit an olosho the character which she will portray from beginning to end of the clubbing session is what Nengi is displaying
@admasj7@PoliceNG@veeiye Una dey bother una self too much.. E be like say una no sabi who vee mama be bah? Una no know say na white garment church she dey go? Abeg you people should be calming down because when e start na una go run ooh๐ถ๐ฝ๐ถ๐ฝ