When they were cooking Ronaldo last week, Ronaldo fans took it in good faith. Now that they are cooking Messi, you people are crying that the heat is too much.
Una think say na only una sabi mad ๐
By the way who made this video ๐ ๐
When CR7 run 3 PEAT of the UCL and he comot for RO16 the next season with Juventus, una no clown am???
Small hand wey touch Ajasco, una dey vex wan use pictures wound us