@Softmedic@King_Jaba1@OurFavOnlineDoc @MaverickThamani If u know her personally or can get to her dms, tell her to make her page public.. going private will only make things worse.
Man of the people ♥️ . Happy new month guys!! Most especially to 30bg family. love y’all, let’s continue to support d biggest afrobeats artiste after Fela!
@itz__rito@wizkidayo@DJ_TUNEZ If dem disgrace us next week with stream deduction I swear I go vex for una. Na shame to use 30bgs sey we no fit stream 001. This thing na farming na, naso we dey fans u$eless reach?? This thing no funny at all
@Flintzty@kvngcassper@Castedinmycity@TifehHolar@DaVidoCharts As at last week I no fit even comment cause e dey show as spam. I still dey even reason d guy sey make e give me my moni back. B like d acct don dey mk small sense now sha. I no wan rush dey follow follow