@InnocentWonah2@thehyce Be careful make them no put u fr the position I de now , use u take you asif you no wise steal ur source of income when he/she knows na ur only way of getting money omooo I no de that friend list again
@MORONDIYA18 @instablog9ja You don’t hate nonsense talk .oooohkay wetin them do chicken fr there sence de am Abi people de behave like dog you de side dem whatever even if e jam person no be to carry go hospital make he pay bills take care of them moreover hin car self too spoil so e purposely jam person?
@MORONDIYA18 @instablog9ja Off point 👈👉 rubish talk Abi the chicken himself no wise na why smt like that happened if e happen to wizkid make wuna beat am na …. lol na me go lead swad with tools wey go shutdown that ijebu area wey de give you mouth they area abgero no go commot fr 2weeks aje
@Robocutzz@Mubarakabdulqo1@instablog9ja Na you sabi 😹😹 I just know I do big things pass you …! You start the comparison why will you say we are age mates ??