@gujarub22749@Medayese_Ijesa Mouth don push am go where he no suppose go
He was busy bad mouthing our good governor back then
I no know wetin APC give am
You see Omirin and killer bean done, i can bet with you they are going nowhere
If dem enter anywhere, na their papa house🤣
May God keep us alive🙏
@gujarub22749@Medayese_Ijesa He’s a dullard, but he built a good local government council when he was chairman. Since then, no chairman has done what he did or even come close to what he achieved.
What has your Fada “killer bean” done to deserve third term?
Even your Fada knows he’s going no where!
@ibrahimoladejo1@DukeOfOsun I tire sef
APC wey no suppose sleep house for like two months
If na AMBO enter, he think say he go Dey follow am dey preach peace. Nonsense