@itsIshola I hope you sha get any achievement in your life sha because it we hard for you to make it the way you are doing why can't you think all this people don get money now bro werey ni o nii
@Abdulsamad14364 Werey who suppose get shame between us and you people una go think say nah una dey stream true true you wey your streaming no reach my own anyway I don't have time to dey banting
both seyi and zinoleesky ah dey listen to sha
@NurudeenKola02 Omoh I don't think you get work oo because if you get work you no go dey check rubbish up and down
You no get brain nii bro abi you no see that all this people don get am clear werey dey there dey shout to 100 top 92