You should have things you don't do, places you don't go to, substances you don't take, words you don't say
By all means, have Principles and Standards.
Everybody just dey cry
So many fake asses, as una dey drag me I dey drag sativa
Pick me bitch, what is your business, God will shame you he will buy the car, Razz girl, Witch ,She probably like him,Loser blah blah blah
Gbogbo yi onikure, so make the guy dey use him 20s mumu,ayé yin ti bajẹ
He will buy the car, fuel it , change the tyres if it necessary,maintain it
Do y'all know how much maintaining car cost, everyday part dey cost
I go market go price shock absorber original
The 4 legs 1m+
4x4 gear box is over 2m
Him mama dey Oshodi dey sell cloth, Him sister dey University, second junior sister just wan enter university, make him con dey paste babe wey him forever with her never guarantee
Una go cry tire for the comments section, If to say he be all of you brother and una know, heaven go wan fall
Today una go cry tire, fake asses