@getpaid006@wayne9819 My stake no dey pass 100naira for anything above 1k odds and e don cut wela, for like a whole year now, I never boom that 1k+ odds, make I con dey stake like 2k for the game... village next be that
@getpaid006@wayne9819 "If u re not ready to gamble, then dont gamble" u put 100naira for the 1.7k odds because the chances for the game to boom no sure
Why u con dey condemn people wey wan stake 100naira for big odds when u sef don run am before
No be so na
@BelloAbeeb56905@dammiedammie35 Bro!!!! Na during exam be my own
2days remain make exam finish, I no get money again for hand, food no dey, small garri wey remain, I put am for water, make e swell, I drink half, trek go write exam, come back for evening to chop d remaining like eba
@Wizarab10 Gbese dey my neck, I have shop rent to pay this month as well and busines is not moving well 💔💔😪😪 🙏 shop rent na 110k 🙏
1500466651 Access bank Oluwadamilare Ademola