@thee_ovie@Mac_official99 If H2H determines who qualifies to the next round, does it also break a tie at the top of the table? Or that would be determined by GD?
@BUCHO90@Realamzat@biggestposh My Oga 🫡😂
Youngings fit go Dey believe the lie like that.
“Cash out” feature wey be say e take years of begging before dem introduce am?
Moreover, “Cut 1” was introduced before “Cashout”, and na around 2015/16 that one show. I think Nairabet was the first to do it then.
@Favelaman_010@Realamzat@biggestposh Not in 2012 broski 😂
OGs know wetin I Dey talk, no worry.
And the person wey cook the lie sef know. No just worry yourself my ski. 😎
@Realamzat@biggestposh 2012 Abi 2021? 👀
Cos 2012, tete never advance reach all these levels wey cash out option Dey o.
In those days, na all or nothing. 😂
@akobielon@Rich_FtX@Mrbankstips Early goals na trap broski.
Once you activate it, and dem no score early, sporty go lock the match🔒 until dem score that two goals ni o.
And if they don’t score, otilor. You don’t get the chance to cash out if it’s not going your way.
@ErykAkan@gilo_nig@TheRealCEOAmber How you sure say 5 odds go play? 😂
2 odds sef Dey cut, you Dey reason 5 odds.
One thing wey sure pass odds na hunger, so sort that one fes. Then hope for the best (boom).