@Cordreal10 Be like time to unfollow you don reach you just Dey drop rubbish game since last week Wetin sup today Monday na so so lose person don lose today Wetin give assurance say this week go good as we don lose today so 😔💔
@Cordreal10 If this last game come Omo he go pain me oo cause I no get money play am I don waste all my money play all the game wey he drop still nothing come out