@PeterObi Arrant nonsense,which juju u do me wey I vote for you for last election self..well maybe I am not well https://t.co/lQ42pt3Ygz too dey behave like small pikin, oga u can't rule Nigeria with this altitude.u beta carry ur state governorship placard.