@NigeriaStories If to say na Yoruba then Dey kpai like this e for better because na them Dey always defend the mugu wey say he be presido
Ogun kpai the presido, vice presido, senate presido, and all Yoruba
@NigeriaStories This one just they mumu himself
Politicians wey they loot con they bring pride Abi? If all boys stop fraud now even that EFCC office go be target for robbery mumu man
@officialEFCC Una mumu oo
People Dey destroy our country image and una give them one year imprisonment each but if na Nigerian una go sentence am 10-20. F00ls
@GuardianNigeria This country needs to be destroyed and rebuilt because why is every sector including president position so weak in their duties, corrupt, incompetent, heartless, and £evil
@NigeriaStories Both u and who u say make we nor curse Dey crase. Shameless people. Na so them budget more than 266 million naira per street light if u divide the total money when them budget
@GuardianNigeria Edo ❤️
A lot of opportunities Dey Nigeria but the mugus in power mostly the first three gentlemen of Nigeria are just incompetent. Insecurity didn’t start in this regime but it has worsen