Web Designer & AI Integrator π | Web Developer | Graphic Designer | SMM | Network Marketer | VA | Building brands & digital solutions worldwide π
Nah 1 angel be this, she no dey allow me sleep, make una help me beg her to allow me sleep o with this kind free AC wey Dey blow for every angle πβ€οΈπ€ͺβ οΈπ€ͺ
Me and him go Dey cry like woman
We no get mind Aje (He Dey always direct me )
We shall all enjoy this great thing ahead
β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπππππ
I fit tell you say I get headache make I still Dey lie give you, I keep saying it.. donβt die o, stay out of trouble, donβt make enemies, make plenty friends and be a good influence to your society.
LIFE GO STIll SWEET O ( ire o )
WE NEVER KNOW WHO OR HOW MUCH WE INFLUENCE ( be a positive influence to your gang or group or business oriented personnel ( quote by Successcreativetech )