@abazwhyllzz I pity people wey dey rate this guy.
Come to think of it is the officer lieing?Forget the context Dem born the police well make he dey cap for where the Naval officer dey talk na hin junior e the and that's the fact.
@PoojaMedia Funny how some people will still come out to blame the eagles Fvck the NFF.
Later everyone will complain about thier performance it's frustrating.