I dey give you stew onto rice you dey say no give me oil 😂😂 i no understand mk i pack the tomato for stew give you as per na your ancestors go con dey drink the oil abi 😂😂
God please the pesin wey offend you deal with am personally abeg
Which one con be say time dey run like flash ahh
Now now time na 0:3 i say mk i enter bank app sharp sharp i look time e don enter 0:7
4 minutes just like that 😭😭ahhh
Konami please i need this my account back you guys just took my account just like that all of a sudden please help me find it i grinded hard for this account @Konami@mfcmleague1@KONAMI573ch@we_konami@play_eFootball please you guys should do something about my account tank you
@palmpay_ng please i was owing you #13,025 and i made my transfer and you guys deducted it but how tf are you now saying i am owing you 6,400 again please do something about this because I'm not paying oo this country is already hard enough for this shit abeg #fypシ゚viral#9ja