Ahh I don start to dey own money again, last year 2025 own never finish God please bless me beyond my expectations this year make I no dey use one pay one again.
Una wey dia fada and moda get kudi for hand na una suppose dey wake for midnight dey pray for dem the most make e no finish for their hand, coz if most of una experience poverty una go cry.