@abazwhyllzz@iamtolufx@Kelvintalent_@Techriztm The only reason I wanted to grow up was to eat two pieces of meat not this things im going through, not for this responsibility at all😢😩
He fit be nah only me dey go through something, cos😢😂
@davido Person go just dey on phone from morning
till night, no credit alert....
No be wetin even bring me here be that, what age future dey start abeg?
Woo😩😢