Omo go change your negotiation team, me I just sign two players for this closing stage of this transfer window…Experienced players…Dem don play more than 3 matches each sef..😎
Final year krazy mehn 😑
Two of my super sub terminate their contract this week because I Dey signout 🥹🥹🥹
One of them said she’s ready to find a team to enter starting line up , as she don enter her prime ….
I’m in pain 😭😭😭