@BayoAriyo128416 @IruefiNG Guy no mind them jare, them no sabi anything.
On this mandate we shall stand 🙌.
Thank God say na everybody dey feel the heat🤣🤣.
@Obrojohnvianney@jon_d_doe I tire o. Probably she wants to hear things like
* Continue if you truly love him
* If you have not caught him cheating you can trust him
* Prostitute dey change one day, you may be his reason for a change
* Men are scarce so hold on to the one you have
She know wetin she dey do
@aries_stormy@salt_xo_@lollypeezle Abeg write, you see teachers in all these private public schools (the nickname we gave my sec. sch.) do the most.
The only difference is that the schools are not owned by the government
@lollypeezle Thank God for schools like Yabatech. After thanking God for providing money for food and fare to school gate, na shuttle fare go kon dey make BP rise.
Yabatech wey no get any atom of co-operation.
God bless every student, e no easy.