@IkoroduCityFC Next time no Dey bench Ubani that’s the only striker that can deliver better trust me I fit use my life bet if Ubi play against you guys I swear him go break your defense and kill your keeper he doesn’t need to get into the box before scoring his shoot and them halaand nah same
@CeeBee_28 @OgaNlaMedia@AdemolaVictorTv If I said it now it will look like this guy Dey find public validation or I’m trying to chase clout but in the next home game I’ll be there to talk more but I don’t think my opinion matters to them but me I’ll say it but later or sooner they’ll realize it
@ayrastarr Hey sunny ade son don born pikin wey pass you okay he’s your grandfather don’t be rude small fame woman get like this nah to Dey rude to elders calling KSA uncle like wtf 😳