@Ruby0361 Bro u don't owe anyone explanation, if dey like make Dem sell their kidney join play 2 odds na Dere headache ... Very dumb people that don't understand what it means to bet responsibly
@itsolumighty@Ruby0361 You get guts I swear , anyway mere looking at ur pic show say u be small pikin.. did he force u to play ? Guy go n book ur own 2 odds, if possible block him if u can cos na ena type be the bad energy wey this platform... Ode
@ChrisMI7m@Ruby0361 Bro were u actually waiting patient for the game not to boom ? U don't nid 2 comment, just scroll pass, edit ur own n play the way e sweet u... Cheers man