@Toluwase_x Why you dumb like dis!? Dis tweet or post is obvious to ypu guys that is fake and yet una still take am serious….why una mumu like dis
So irritating
@JemmyCatalonia I Don’t know why people are trying to explain to dis dummy user! Person wey dey chase clout, dey find audience una still dey give am dat same audience 😂😂even if na offside go commot am nah!
@CULER_PETER Because you were using your ass and nose to watch the match thats why!
If it was your brain you “might” see it not offside
Don’t get me wrong i use “might” cause i don’t know if ur brain sef dey work😂😂
Na only barcelona fans go defend negreira
Na only them go defend laliga robbery
Na only them go defend man city 115 charges
Chai! so disgust!ng🥵😁😂
2-5 wey dem win against real betis wey una fo dey enjoy but na so so explain cause the match no clean😂😂
@Biggnewton I agree with her, since na weytin she wants make we talk after watching dis video cuz i no understand how pussy go set camera with makeup begin talk like say she no get sense, so disgusting barca and their stupidity, dem suppose begin kill all messi or barca fans worldwide fools
@HollyTee90@playwithtomide Match never finish he don run post! For you to know that they are all madrid fans lowkey😂😂😂 na clout chasing dey worry dem😂😂
@godwin78206@playwithtomide Match never finish he don run post! For you to know that they are all madrid fans lowkey😂😂😂 na clout chasing dey worry dem😂😂
@playwithtomide Match never end una go begin set camera dey speak about madrid….all dis barca fans ehnn dem be madrid fans lowkey….na followers and clout chasing no make una rest😂😂😂😂
@kingnedu117@playwithtomide I don’t know you oo but i love you pulling dis kinda reply😂😂people wey no see one goal for roma home, con begin set camera dey look down on madrid😂😂